Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Official Video]
Mr Eazi confesses his adoration for his love interest's "ileke idi" in the official video to his hit song "Surrender" featuring the soothing vocals of Simi. Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW! Stream & Download Here: http://listen.platoon.ai/lagos-to-london Watch Surrender animated video here: https://youtu.be/gqm6vwoHzFI Watch Mr Eazi & Simi "Doyin" here: https://youtu.be/sBMredVuy7M Watch emPawa 100 Videos Here: https://bit.ly/31hURbD Watch emPawa Africa Exclusives Here https://bit.ly/2Mypea9 Lyrics Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy (kiss the boy) I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender I no say I no strong like Mike Tyson I no say I no getty the voice like Michael Jackson I no say I no sweet like Zara Larsson I no say I no getty money like Richard Branson But wetin I get e pass the money wey you want If you give me a chance I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby I just want to let you know I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre, like say na felony o I don’t care, I don’t care about you money o You surre, you surrender to my ileke idi o No dey fear omo just call me your honey o No forget baby, set reminder I open my heart baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you baby, for you omo I no want Mr Jackson, you know me better I am loving your melody, lori instrumental Anything you have is enough tori Baby I surrender to your to to ri o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o Love Love Loving the boy Baby making you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy Baby mak
کاسٹ
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
Featured Picks
مزید entertainment چاہتے ہیں؟ ہمارے recommended gaming hub اور short-drama destination کو explore کریں۔
![Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Official Video] backdrop](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/21/484cd54bd7f276bc6219090f0dcca238.jpg)

