एफ्रोबीट्स
Dem Use Wizkid Take Scam Me - Seyi Vibez
202422m★ 7.6
एफ्रोबीट्स
Seyi Vibez tok about how dem run am Street with Wizkid name, wen eim think say dem Starboy wan sign am. Watch the full video of eim siddon tok with Cheche onto our Wazobia FM YouTube channel.
कलाकार
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
Featured Picks
और entertainment चाहिए? हमारे recommended gaming hub और short-drama destination को explore करें।


