أفروبيتس

Alpha P x AV Veronica (Visualiser)

20222m★ 7.2
أفروبيتس

Listen to 'Veronica’ here: https://alphap.lnk.to/Veronica Connect with me on socials: Instagram: https://www.instagram.com/whoisalphap/ Twitter: https://twitter.com/whoisalphap Facebook: https://www.facebook.com/WhoisAlphaP/ #AlphaP #AV #Veronica #Visualiser Song Lyrics: Na only one girl me I know Obah Na only one girl me I know For where Who fine pass you  For where Shey na who fit tax you For where For my my baby I get big budget Anything wey you want  Just collect  Spin around like a cassette  Make I give you the hmm you go reset Who go solve this one kilo math set  Make dem break their back & their leg Fine girls dey Africa  Fine girls dem nowesoke  She bad pass lucifer  No mercy ah no mercy  Say even Jennifer  She wan dey kpakurumokpe  But me I no give am Na only one girl me I know Oh my Veronica  Na Only girl me I know  Oh my Veronica What you reap  Na you go sow Oh my veronica  Na only one babe me I know Oh my Veronica  Sister Veronica  Me and you girl for one knicker Your body too hot (sauce) If you gree make I be your thermometer  Cancel Philomena  Me and you we go fly go America  Your back so phenomenal  E dey make man act like a cannibal See matter  She wan finish my kpa With her big backa  She no do proper See matter  She wan finish my kpa With her big backa  She no do proper Na only one girl me I know Oh my Veronica  Na Only girl me I know  Oh my Veronica What you reap  Na you go sow Oh my veronica  Na only one babe me I know Oh my Veronica  Na only one girl me I know

طاقم العمل

Babyboy Av

Singer

قد يعجبك أيضًا